Peace Appea

1 Result / Page 1 of 1

Background

Politics

Davido Beg Osun Pipo Make Dey No Fight for Election Period

By: Esther Daniel Afrobeats star Davido don beg Osun residents make dem maintain peace and shun any form of violence for OsunĀ  gofnorship election. Davido yarn dis one as head of youth campaign mobilisation team for Gofnor Ademola Adeleke, wey be im uncle. Di singer praise Adeleke as one of di best gofnors Osun don get and encourage eligible voters make dem come out peacefully go vote without fear or […]

todayAugust 6, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds