Politics

Davido Beg Osun Pipo Make Dey No Fight for Election Period

todayAugust 6, 2026 5

Background
share close

By: Esther Daniel

Afrobeats star Davido don beg Osun residents make dem maintain peace and shun any form of violence for Osun  gofnorship election.

Davido yarn dis one as head of youth campaign mobilisation team for Gofnor Ademola Adeleke, wey be im uncle.

Di singer praise Adeleke as one of di best gofnors Osun don get and encourage eligible voters make dem come out peacefully go vote without fear or intimidation.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds