Port Harcourt

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Two Pipo Kpai as Building Collapse for Port Harcourt

Residents for Odili Road, Port Harcourt, Rivers State, nor be small tin hapun yesterday, dem enter panic after one three-storey building collapse and trap some people under di rubble. Acting Permanent Seco for Rivers State Ministry of Health, Dr. Vincent Wachukwu, tok say emergency responders, ambulances and medical personnel quickly move go di scene after dem hear about di incident. E still konfam say two people wey get serious injuries […]

todayJune 25, 2026 14

Local

Building Collapse For Port Harcourt, Two Pipo Kpai

By: Yusuf Abuh Residents for Odili Road, Port Harcourt, Rivers State, enta panic on Wednesday afta one three-storey building collapse and trap some people under di rubble. Acting Permanent Secretary for Rivers State Ministry of Health, Dr. Vincent Wachukwu, tok say emergency responders, ambulances and medical personnel quickly move go di scene afta dem hear about di incident. E still konfam say two people wey get serious injuries don rescue […]

todayJune 25, 2026 10

National

Supporters Begin Jubilation as Fubara Land for Port Harcourt

Rivers State Governor, Siminalayi Fubara, don land for Port Harcourt Airport today, just two days after President Bola Tinubu lift di State of Emergency wey dem declare for the state on Wednesday evening, October 17, 2025. Governor Fubara, wey come back with him deputy, Prof. Ngozi Odu, and him wife, Valerie Fubara, touch ground for Domestic Wing of Port Harcourt International Airport, Omagwa, around 12:19pm for private jet. As dem […]

todaySeptember 19, 2025 36

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds