OBODO NAIJA

Obi Warn Riggers Say Mehn don wise for di town

todaySeptember 4, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Nigeria Democratic Congress,  Presidential Candidate Peter Obi don raise voice dey shout, say  nobody  Gree  for any kind of vote-stealing or trick come 2027.

Obi drop dis heavy bomb on Thursday for inside Port Harcourt town hall meeting.

Di former Anambra Governor insist say dis time around, every single vote must enter tally sheet complete without any corner-corner or mago mago-way.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds