PORTUGAL

4 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Portugal Enter Emergency Mode As Heatwave Worsen

Portugal weather agency, wey dem dey call IPMA, don putĀ  Lisbon and Setubal regions for red alert on Thursday because of dangerous heatwave wey dey spread across di kontri, while Leiria and Coimbra go join di alert on Friday. IPMA tok say temperature fit reach 44 degrees Celsius for some northern areas, while Evora and three oda inland regions don already enter orange alert on Wednesday as Europe dey battle […]

todayJuly 2, 2026 12

Sport Yarns

Ronaldo Make History Again As Portugal Release World Cup Squad

By: Esther Ayoola Portugal national football team don confirm dia squad for upcoming FIFA World Cup 2026, with Cristiano Ronaldo set to make record sixth appearance for di competition. Head coach Roberto Martinez tuk say di selection carry emotional weight, especially as dem also honour former international Diogo Jota. Di 41-year-old striker being part of di squad mean say, im na one of di first 3 male player ever to […]

todayMay 20, 2026 16

Sports

Super Eagles To Face Poland, Portugal For Big June Friendlies

Say Nigeria go play Portugal and Poland for big international friendly games for June. Super Eagles, wey just beat Iran 2-1 and draw 2-2 with Jordan for Antalya, Turkey, don dey ready for dis summer programme against European teams. Dem go face Poland for PGE Narodowy Stadium, Warsaw on June 3, before waka go Portugal for second friendly on June 10. Portugal don also konfam say Nigeria go be dia […]

todayApril 3, 2026 20

International

Portugal Declare National Mourning After 15 People Die for Lisbon Cable Train Accident

Portugal don declare national day of mourning after the Glória funicular, one of Lisbon’s most iconic tourist attractions — derail and crash into one building near Liberty Avenue, kill at least 15 people and injure 18 others. The accident happen around 6:15pm local time (5:15 GMT) on Wednesday, when the 140-year-old cable train, wey tourists dey use well well, lose control for the steep road inside the city centre. Authorities […]

todaySeptember 4, 2025 68

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds