Right Honorable Speaker Mudashiru Ajayi Obasa

1 Result / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/Obasa.webp

Lagos

Obasa Shock as House of Assembly Dey Empty

As di 2027 general election dey use korokoro eye look us for one corner, politicians dey use any free chance wey dem see like dis to do campaign wey go secure dia position for inside gornment. Dis na di matter wey we use our eye take see for inside di Lagos State House of Assembly on Monday, 16th of November 2026, as some lawmakers nor dey on seat for inside […]

todayNovember 16, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds