Roberto Martinez Hail Eric Chelle, Say Him Workings Dey Show
By : Shalom Ovie Portugal coachie, Roberto Martinez, don talk say e dey impressed with Super Eagles coachie, Eric Chelle, as e dey build im own football style for Nigeria side. Martinez talk dis one for him pre-match interview before di match, say Nigeria na strong side and Chelle don give dem clear football identity wey dey show. Even though some key players no dey, Martinez still talk say Nigeria […]