Serie A

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Real Madrid Loan Franco Mastantuono to Fiorentina

By: Esther Daniel Real Madrid on Wednesday agree to send young Argentine midfielder Franco Mastantuono on one-season loan to Fiorentina, as di player go return to Spain by June 2027 to continue im career. Transfer expert Fabrizio Romano confirm di agreement, say both clubs don settle di deal for Wednesday morning. Di loan move make Mastantuono di third Real Madrid player wey don leave di club this week. Earlier, Cesar […]

todayAugust 5, 2026 4

Sports

Akor Adams Don Ready For Venezia Medical As €16m Transfer Near Finish

By: Esther Daniel Di Super Eagles striker Akor Adams dey expect to do im medical test with Italian Serie A club Venezia dis weekend as im transfer dey close to completion. Venezia don already agree deal with Spanish club Sevilla to sign di Nigerian forward. Sevilla go collect €16 million as transfer fee for di 26-year-old striker. To show say di move almost complete, Sevilla no go include Adams for […]

todayJuly 17, 2026 19

Sport Yarns

Amorim to Pick Up AC Milan Coaching Job

By : Jolayemi Olajide Dem really tuk say, one man food na another man poison, say former man united coachie, Ruben Amorim don dey close to become AC Milan new coach Dis na according to report from Italy,  Milan go  later this week to sign two-year contract. The 41-year-old Portuguese manager go replace Massimiliano Allegri, wey dem sack after poor results  wey make Milan miss Champions League qualification.  

todayJune 15, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds