Spain Train Crash Kpai At Least 39 As Rescue Continue
By: Esther Ayoola Say nor be small askident for spain, day Plenty pipo from Huelva, Cartaya, Lepe, and Aljaraque ni dey miss ontop di mata dat on train crash. Jose Manuel Moreno wey dey in charge of Citizen Security for Huelva even tuk say, im never sti sabi how many pipo don kapi but according to report say at 39 Konfam dead so far as recue dey continue on Monday. […]