President Tinubu Make Plan To Start State Police For Rascal Jaguda Boys
By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu don announce ogbonge plan say, like dis, na to create state police be di way forward for di plenty security wahala for di kontri. Baba Seyi dey yarn dis one wia im dey do wakies with governors of di obodo Naija for Abuja on Monday Mehn dey waka for di dinner, Tinubu dey think security, say di reason na to make […]