Team Nigeria Start Strong for Accra Athletics Grabbing 2 Medals for Opening Day
By : Jolayemi Olajide Team Naija dey represent wetin nor good for di 2026 African Senior Athletics Championship, for Accra, Ghana, wining two medals for opening day. Na for women discus event, Divine Oladipo wey dey do her first international outing for Nigeria carry silver medal. Another athlete, Obiageri Amaechi, also add to di success as she win bronze medal for di same event. Team Nigeria dey expect more medals […]