How FAAN Change Cashless Policy Follow Tinubu Directive
According to update from wi international airport say wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu no really cancel di cashless policy wey Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) introduce, but say, make dem adjust am to make life easy for Nigerians. U sabi say for FEC meeting on Wednesday, Aviation Minister Festus Keyamo bin say, Baba Seyi order, make dem stop di policy immediately. Addressing tori pipo for Lagos on Thursday, […]