President Tinubu, Kagame Join Hand To Boost Nigeria-Rwanda Relationship
By : Jolayemi Olajide Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu and President Paul Kagame don agree say dem go strengthen relationship between Nigeria and Rwanda. Di two leaders meet for Kigali during Africa CEO Forum and say di aim na to rework di Joint Permanent Ministerial Commission wey both countries bin sign since 2021. Dem also agree say Nigeria go host di next meeting of di commission to push beta […]