Trump Sign Iran Peace deal for France with Macron Hailings
By : Jolayemi Olajide US President Donald Trump don blast people wey criticize the peace agreement wey e sign with Iran, say wetin dem dey tuk nor make brain, dat like dis dem dey prepare to sign di deal for Switzerland. Trump and Iran President Masoud Pezeshkian separately sign di agreement wey go end di Middle East war and reopen di Strait of Hormuz. Trump put im signature for di […]