By : Jolayemi Olajide
US President Donald Trump don blast people wey criticize the peace agreement wey e sign with Iran, say wetin dem dey tuk nor make brain, dat like dis dem dey prepare to sign di deal for Switzerland.
Trump and Iran President Masoud Pezeshkian separately sign di agreement wey go end di Middle East war and reopen di Strait of Hormuz.
Trump put im signature for di document during dinner with French President Emmanuel Macron for Versailles Palace near Paris on Wednesday.
Macron hail the moment with loud “bravo” as leaders celebrate the deal wey don make oil prices fall for global market.