wafcon host change

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

CAF Dey Find New WAFCON Host as Morocco Wan Step Down.

Confederation of African Football, CAF say dem dey find another country to host 2026 Women’s Africa Cup of Nations as dem nor sure whether Morocco wan sti host. Dem don shift di tournament from March 17–April 3 go July 25–August 16  after dem inform with FIFA and other people wey concern. Sports News Africa report say Morocco don tell CAF before  say dem no go fit host am for March […]

todayMarch 6, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app