Lagos State House of Assembly Finish Demolition Investigation For Waterside Communities.
Lagos State House of Assembly don finish investigation on demolitions wey hapun for three water side communities like Makoko, Sogunro, and Oko-Agbon. Oga Chairmo of di ad hoc committee, Noheem Adams, yarn dis one on Thursday during stakeholders’ meeting for Lagos. Different community representatives tuk different things, some want compensation, while others dey push for permanent relocation. Say, di committee go submit all di findings and dia positions to di […]