West Africa

3 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Ebola For Congo, Kpai 254 Pipo

By: Yusuf Abuh   Ebola don continue im bad waka affecting more dan 1,000 people for Democratic Republic of Congo, don sti spread reach third displacement camp and kpai one 18-month-old baby girl. Congolese gornment confirm say 254 people don kpai so far from di affected three provinces for eastern Congo. Health report show say dem test di baby for Ebola on June 14 for Hungbe displacement camp, but she […]

todayJune 23, 2026 6

obodo oyinbo

Benin New President Visit Niger As Both Countries Try Fix Dia Relationship

By: Esther Ayoola Benin new leader, Romuald Wadagni, don visit Niger on Tuesday, marking di first presidential visit since di 2023 coup wey happen for Niamey. Di visit show say tension between di two neighbours don reduce afta Niger military gornment close border with Benin. Niger junta leader, Abdourahamane Tiani, naim receive Wadagni as dem plan tuk on how to restore security cooperation between both countries.

todayJune 3, 2026 6

obodo oyinbo

US Open Tuks on How ISIS Take Shift Base Enter West Africa, Lake Chad

By: Esther Ayoola United States don warn say terrorist groups like ISIS  don dey move dia operations enter West Africa and Lake Chad Basin afta dem drive dem  for Iraq and Syria. For one new counterterrorism strategy document, na US take tuk dis tuk, say places like Naija, Sahel region, Mozambique, Sudan and Somalia don see fresh increase for terrorist attacks. According to di report, ISIS fighters and other jihadist […]

todayMay 12, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds