World Cup 2026

12 Results / Page 2 of 2

Background

Sport Yarns

Trump Reject $1,000 World Cup Ticket, Say E Too Expensive

By: Jolayemi Olajide US Presido, Donald Trump don scata table say, even im sef nor go pay $1,000 ticket price to watch USA vs Paraguay for 2026 World Cup opener. Di tournament go start June 11, with US, Canada and Mexico as co-host, while USA go begin dia campaign for Los Angeles on June 12. Trump tell media say im no even know say ticket reach dat amount, but imĀ  […]

todayMay 8, 2026 18

Sports

DR Congo And Nine Oda African Countries Qualify For 2026 World Cup.

Africa don lock record 10 teams for 2026 FIFA World Cup after DR Congo knack di last spot. Di Leopards take di slot after dem hammer Nigeria for African play-offs, then knack Jamaica 1-0 for intercontinental play-offs on Tuesday night. Dem join nine oda African countries wey don already secure dia place. Meanwhile, Super Eagles no fit make am again for second time straight. Na first time Africa go carry […]

todayApril 2, 2026 41

Sports

FIFA Drop New Rules For 2026 World Cup

By: Esther Ayoola FIFA don announce new rules wey dem go use for 2026 World Cup for USA, Mexico, and Canada. Now, any player wey dem dey substitute get only 10 seconds to waka comot, or im team go play wit 10 players for one minute. Throw-ins and goal kicks get 5-second timer, and if dem delay, opposition go carry ball. Any player wey dey get medical attention must waka […]

todayMarch 27, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds