Sports

Team Nigeria Dey Pepper Africa, Still Hold Number One Spot For Commonwealth Games

todayJuly 31, 2026 3

Background
share close

By: Esther Daniel

Team Nigeria still dey reign as Africa number one team for Glasgow 2026 Commonwealth Games after dem pile up more medals and hold dia ground for di table.

National Sports Commission confirm on Friday say Nigeria don gather 16 medals,eight gold, five silver and three bronze to sit fifth for di overall standings.

Di strong medal haul don keep Nigeria ahead of every oda African country wey dey compete for di Games.

As di competition still dey go, Team Nigeria dey push harder to add more medals and make di country proud

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds