Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Presido, Bola Tinubu and Ogun State Governor Dapo Abiodun don express sorrow over di death of Madam Lucia Onabanjo, wife of late Chief Olabisi Onabanjo, former civilian governor of Ogun State.
Madam Lucia kpai on Monday, January 11, 2026, for age 100, as her daughter Olubukunola Onabanjo confirm am.
Di family describe am as a loving mother, grandmother and great-grandmother wey live long life full of faith, strength and love.
Oga Olabisi Onabanjo rule Ogun State from 1979 to 1983 and later become popular journalist with him famous Ayekooto column before him kpai for 1990.
Written by: News Author
Dapo Abiodun OGUN STATE NEWS Olabisi Onabanjo
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025