OBODO NAIJA

Tinubu Say Nigeria Economy Dey Work

todayJuly 3, 2026 11 2

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don again, stand tall like nepa pool again, knack chest, say, di economic reforms wey im gornment bring out, dey show beta workings for di obodo Nigeria.

Di Presido drop dis word on Thursday during di very first State House Media Dinner wey shelle for Abuja.

Tinubu accept say true-true di mata hard small, like labour pain, but dat di economy don dey steady now if Nigeria look matas with dia clear eyes.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds