OBODO NAIJA

Tinubu Tell World Bank, UN Say Make Dem Change

todaySeptember 14, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Tinubu don tell world leaders for India say make dem rearrange UN and world finance bodies.

Senior man presido porporly dis mata through hin,  Vice, Kashim Shettima, inside di 2026 BRICS Summit for New Delhi.

According to Tinubu, table gat turn, cause current doing nor dey really dey show economic and population of poor countries, make dem nor go think say Nigeria and other third world countries dey enjoy.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds