By: Esther Ayoola
US Presido, Donald Trump say like dis Iran dey do “very poor job” for how dem dey handle oil wey dey pass through di Strait of Hormuz.
Im tuk dis one for public statement, say Iran nor dey match di agreement wey dem agree.
Even though say oil don dey pass di Strait of Hormuz, say di ceasefire agreement never show full workings.