By: Mariam Ajayi
US Presido Donald Trump don vex enter street, say e go reset Iran boys software after dem fire missile attack US pipu for Jordan.
Iran Guards brag say dem don shoot down American MQ-9 drone over Strait of Hormuz.
Trump don warn Iran say even after dem don hammer dia money and military, dem fit still land one hot slap if Iran try test dem patience.
As big-man and big-man dey exchange heavy throwdown so, all di world pipo just fold hand dey look dem like cinema film to see who go first submit.