obodo oyinbo

Trump Tell Putin To Stop Firing Kyiv For Di Next 7 Days

todayJanuary 30, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Ukraine Presido, Volodymyr Zelenskyy, nor bi small happiness for am yesterday, say Donald Trump tell Russia to stop attack on Kyiv and some other towns for seven days.

Zelenskyy tuk say, im support Trump and dat, e go hellep protect pipo during di cold winter.

Dis pause for bombing dey come afta di leaders  tuks for United Arab Emirates, say, di next tin na to reach peace agreement fully.

Trump bin tuk say Vladimir Putin, agree to stop firing Kyiv for one week based on low heat as a result of di whether.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app