OBODO NAIJA

UK Court Clear Diezani Of Six Bribery Charges

todayJune 18, 2026 6

Background
share close

Former Nigeria oil minister and first woman president of OPEC, Diezani Alison-Madueke, don win her case for UK court as dem clear am of six bribery charges on Wednesday, June 17, 2026.

Dis na according to statement from Her lawyer, Jonathan Laidlaw, dat Southwark Crown Court discharge all di allegations after five months of trial.

UK National Crime Agency bin accuse am of collecting benefits from people wey get link to two energy companies wey secure contracts from Nigeria national oil corporation between 2011 and 2015.

Laidlaw also tell court say delay for bringing di charges make plenty evidence wey for prove her innocence no dey available again.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds