OBODO NAIJA

Umahi Talk Say Tinubu Back Am After Calls For Sack Over Staff Death

todayAugust 3, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Works Minister David Umahi don reject calls for Presido Bola Tinubu to remove am from office after di death of one female staff member for him private residence.

Umahi, for one video wey trend on X on Monday, say some people try use di matter do politics but Tinubu tell am make e focus on building more roads for Nigerians.

Di minister talk say power no dey social media but na God get am, as im react to criticism over di death of Mary Habila, a staff attached to Federal Ministry of Works.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds