By : Jolayemi Olajide
Omo blow, blow don burst, dat United States Supreme Court don block Presido, Donald Trump order wey bin wan end birthright citizenship for US soil.
This judgment na big slap for Trump face as e dey try change immigration law for America.
U sabi say, When Trump enter office on January 20, 2025, E sign one executive order, say if any parent go born for America dat one nor mean di pikin go be citizens.
But the Supreme Court judges don change for trump right now