OBODO NAIJA

VP  Shettima Welcome Dauda Lawal Join All Progressives Congress

todayMarch 25, 2026 4 1

Background
share close

Vice Presido, Kashim Shettima on Wednesday for Abuja don go receive Zamfara State Governor Dauda Lawal and im supporters into All Progressives Congress (APC) on behalf of  oga Presido, Bola Tinubu.

Oga vice Presido yarn every every for di ceremony, say Tinubu dey work seriously through security agencies to end di insecurity for di obodo naija.

Shettima explain say Lawal joining APC, e go hellep beta collabo and support efforts to restoring peace for Zamfara.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app