Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigeria Golden Eaglets go start dia title chase as dem go face dia neighbors, Benin Republic, for 2025 WAFU B U-17 Championship today (Wednesday). Na di second match for di three-team Group B. Di Baby Stallions from Burkina Faso beat Benin 1-0 for di first game for di group on Sunday.
Di Golden Eaglets enter dis game as clear favorites because of dia strong history for dis level.Manu Garba’s team don win dia world championship five times and come second three times.Dem don also win African title twice before. Today game go hold for Stade du Lycee Scientifique, Yammosoukro. Nigeria finish third for di last edition of dis competition wey dey happen every two years.
Written by: News Editor 1
football tournament GOLDEN EAGLETS VS BENIN 2025 NIGERIA FOOTBALL NEWS
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025