Sports

We Ready Die for Pitch, Ajibade for Egypt Game

todayAugust 5, 2026 3

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Super Falcons captain Rasheedat Ajibade tok say Nigeria players dey enter dia last group game with beta peper body for di WAFCON after dem beat Zambia and lose 3-2 to Malawi.

Ajibade make di statement after Nigeria beat Zambia 1-0 for Morocco to keep dia title defence alive.

 

Skippo, say if Egypt, nor take dia time, dem nor go see body go house, cause na dis game dem fit get chance to qualify for dis years  world cup.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds