OBODO NAIJA

Wike Burst Bubble Say Amaechi Make Mistake Join ADC Presidential Race

todayJune 1, 2026 2 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

FCT Minister Nyesom Wike don drop micro soft word say, former Rivers State Govo, Rotimi Amaechi, dey big boy, oganaogan, con make serious mistake by contesting for 2027 presidential ticket under ADC platform.

Di senior man yarn dis one for  im monthly media chat for Abuja on Monday

Wike  say if to say  Amaechi  ask,  im for advice am  before joining di race, e for tell am make e no enter.

Di former Rivers governor and for-Chief of Staff to Amaechi explain say di structure and leadership arrangement of ADC show from di beginning say transparency and due process e far wetin nor good.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds