Politics

Wike Declare Say No Way Back for Atiku

todayMay 1, 2026 1

Background
share close

FCT Minister, Nyesom Wike don throw shade, put mouth for di Supreme Court judgment plus Federal High Court ruling, saying e don put African Democratic Congress (ADC) for bad position.

Im yarn dis on e for TV sit don tuk on Thursday.

Where di mata take worwor say, Wike say, people like Atiku Abubakar and David Mark wey comot go ADC nor go get chance to come back to PDP again.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds