By: Esther Ayoola
Minister of di Federal Capital Territory, Nyesom Wike, don bumshell again again,(say if u trust politicians na at your on kobo), say na pretenders ni full naija politics following wetin im call peaceful election for FCT
E tuk dis one for live tuk tuk for tv, say di result don expose pipo wella, wey dey buy corn and groundnut for roadside just to deceive Nigerians, say dem be real opposition.
Wike sha praise Presido, Bola Tinubu, say di election show say im Renewed Hope Agenda dey bring confidence and fresh hope to di pipo of di capital city.