Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Wahala nor dey finish, say another one don burst for Lagos Ibadan express way wia three motor jam demselves, three people kpai on the spot and plenty others dey hospital dey take treatment.
Lagos state traffic management authority (LASTMA) confamate give tori pipo say the accident spoil things for the area.
The koko happen near secretariat, as people dey waka go Otedola bridge, traffic jam choke everywhere.
Emergency crew na rush pipo wey wunjor sef go hospital.
Written by: News Author
Fatal Road Crash Nigeria lagos ibadan expressway accident
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025