By: Esther Ayoola
Starting from Lagos, say nor be small yawa for area, dat Lagos State Gorment don clear mata, wetin make dem bill one motorist N5.7 million for allegedly damage one of di new solar streetlights.
Di Lagos State Electrification Agency (LSEA) tuk say di driber S. Islamiyatus, ni use im Ford Motor, hit di streetlight wetin nor good, igboweii for Abeokuta Road last week.
Say, as driber ma, nor check b4 im jam di light na so dem ma send bill, say di bill include di cost for two solar fittings, pole, plus rental for Hiab and manlift, total N5,726,320.
Wen tori pipo contact, LSEA, Deputy Director, Public Affairs, Ololade Agboola, e confamate say ehn na Konfam tori, and dat, dem ask di motorist make e pay, to fix di damaged streetlight. Nor be to construct new road.