Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Lagos Govnor Sanwo-Olu on Monday for Lagos House, Ikeja, swear in Abdul-Ganiyu Obasa as Agege Local Govment chairman.
Sanwo-Olu tell am make e face grassroots work and follow Lagos govment plan.
Obasa wey be son of Assembly Speaker Mudashiru Obasa bin don dey act as chairman before dem confirm am.
Dem also swear in Toyin Adejimiwa as Permanent Secretary same day.
Written by: News Editor 1
Abdul-Ganiyu Obasa Sworn In Agege LG Chairman Swearing Sanwo-Olu Swear In Obasa Pikin
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025