By: Esther Ayoola
The Nigerian Bar Association (NBA) bring mata out recharge 100 niara take make call to wi federal gorment say make dem suspend di Tax Reform Acts afta dem discover say some sections for di gazetted law no match wetin National Assembly pass.
Di NBA tuk say dis kind matter dey spoil Naija law system name and dat dem need to investigate am wella.
President of NBA, Afam Osigwe, yarn say until di matter clear, nobody suppose implement di Tax Reform Acts.