Nigerian Bar Association

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NBA Fire EFCC, Say Dem No Get Power Freeze Osun Account

By: Jolayemi Olajide Nigerian Bar Association, NBA, don tell EFCC say dem no get legal power to just freeze Osun State Government allocation account without first follow court and constitutional process. EFCC bin write First Bank on Wednesday make dem block every withdrawal from di account as dem dey investigate alleged N11 billion fraud wey involve Ecology Fund, Intervention Fund and FAAC money. Di letter wey Assistant Commander Adenike Babalola […]

todayAugust 6, 2026 11

Lagos

Sanwo-Olu Hail Badejo Okusanya As She Become 33rd NBA President

By: Esther Daniel Lagos State Govo Babajide Sanwo-Olu done congratulate Senior Advocate Oyinkansola Badejo-Okusanya on Monday after she emerge as di 33rd President of di Nigerian Bar Association. Sanwo-Olu call her victory big history inside one official statement as she become only di second woman to lead NBA. Di govo praise di SAN say dis high position na correct reward for her long years of dedication to legal work. E […]

todayJuly 28, 2026 15

OBODO NAIJA

NBA Promise Free, Fair Election As Security, Foreign Observers Go Monitor Poll

By: Esther Daniel NBA President, Mazi Afam Osigwe, don say security operatives and foreign observers go monitor di association election to make sure say di process dey transparent and fair. E talk say dem invite di independent observers so dem fit give objective report after di election. Osigwe also clear fear of election rigging and deny allegation say e dey support or impose any candidate. Di three candidates wey dey […]

todayJuly 17, 2026 15

National

NBA Wire Call To FG To Suspend Tax Reform Laws

By: Esther Ayoola The Nigerian Bar Association (NBA) bring mata out recharge 100 niara take make call to wi federal gorment say make dem suspend di Tax Reform Acts afta dem discover say some sections for di gazetted law no match wetin National Assembly pass. Di NBA tuk say dis kind matter dey spoil Naija law system name and dat dem need to investigate am wella. President of NBA, Afam […]

todayDecember 23, 2025 24

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds