National

Senate Pass Tinubu ₦58.47trn 2026 Budget For Second Reading

todayDecember 24, 2025 7

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Na big step wey Senate don take pass President Bola Tinubu ₦58.47 trillion 2026 budget for second reading.

Senate Leader, Opeyemi Bamidele, talk say di budget go help consolidate reforms, stabilize economy, and boost public finances.

Say like dis like, di bill don waka go Appropriations Committee make dem check am well before final approval.

 

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app