Senate

6 Results / Page 1 of 1

Background

south west

Senate explain to Makinde why im need to dey careful with security mata

By : Jolayemi Olajide Senate don warn Oyo State Govo, Seyi Makinde, say make e no dey make statement wey fit spoil Federal Gornment and security agencies effort to fight terrorism and kidnapping, after e call on United Nations make dem investigate the abduction of school children and teachers for Oriire Local Government Area. Senate give di warning after dem discuss motion wey Senate Leader Opeyemi Bamidele bring about di […]

todayJuly 14, 2026 10

OBODO NAIJA

France Go Face Morocco as World Cup Quarter-Final Wahala Begin

France go face Morocco on Thursday for one heavyweight World Cup quarter-final clash as di tournament don enter di business end. After one month of action wey produce 280 goals in 96 matches, only eight teams remain, all chasing di World Cup trophy wey go be decided on July 19 for East Rutherford. France, wey many people see as one of di strongest teams for di tournament, go meet Morocco […]

todayJuly 9, 2026 13 7

OBODO NAIJA

Senate Vex Order Kyari Arrest

For Abuja, Senate Committee on Public don order security agencies make dem arrest former NNPCL Group Chief Executive Officer, Mele Kyari, after e fail appear before di committee hearing. Committee Chairmo, Senator Ibrahim Dankwambo naim lead di session wey dey touch light di allegation about ₦210 trillion wey miss road between 2017 and 2023. Some lawmakers say, make dem give Kyari anoda chance because reports say e dey Germany for […]

todayJune 11, 2026 10

south west

Senate Cry Out Based On Bad Boys Doings For Oyo

By: Esther Ayoola Di Senate on Tuesday don condemn di way bad boys take pakalam (kidnap) school children and dem teachers for Oyo State. Di Senate President, Godswill Akpabio, tuk say dis bad tin wey hapun na national tragedy and na attack on top everybody humanity. Akpabio cry say as di country no fit protect children and teachers, dis insecurity tin fit spoil Naija future and di education system kpata-kpata.

todayJune 3, 2026 8 5

National

Senate Pass Tinubu ₦58.47trn 2026 Budget For Second Reading

By: Rilwan Agbomeji Na big step wey Senate don take pass President Bola Tinubu ₦58.47 trillion 2026 budget for second reading. Senate Leader, Opeyemi Bamidele, talk say di budget go help consolidate reforms, stabilize economy, and boost public finances. Say like dis like, di bill don waka go Appropriations Committee make dem check am well before final approval.  

todayDecember 24, 2025 28

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Politics

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Justice Obiora Egwuatu wey dey Federal High Court for Abuja don step down from one case wey involve suspended Senator Natasha Akpoti-Uduaghan.Justice Egwuatu bin dey handle the case but on Tuesday, e talk say e no go fit continue.E make this decision after Senate President Godswill Akpabio write one petition wey question whether e fit judge the matter well. Even though dem bin schedule the case for hearing, as court […]

todayMarch 25, 2025 832 67

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds