Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Yemen govment and Houthi group don agree to free plenty prisoners afta about two weeks of peace talk for Muscat, Oman.
Dis na according to statement wey UN special envoy Hans Grundberg release.
Houthi official Abdulqader al-Mortada talk for statement wey e post on x say dem agree to exchange 1,700 Houthi prisoners for 1,200 govment side, including Saudi and Sudan people.
Written by: News Editor 1
Houthi rebels peace agreement prisoner release Yemen government
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025