OBODO NAIJA

Malami And Im Pikin Go Still Siddon For Kuje Prison Reach January 7

todayJanuary 2, 2026 6

Background
share close

By: Rilwan Agbomeji

Former AGF and Justice Minister, Abubakar Malami, and im pikin, Abubakar Abdulaziz Malami, go remain for Kuje Prison reach January 7.

Justice Emeka Nwite give di order on Friday afta court hear argument for and against dia bail application.

Federal Government dey try Malami, im pikin and one Ramadiya Property staff, Hajia Bashir Asabe, over alleged ₦9 billion money laundering case.

Court go decide on dia bail marra January 7 as trial dey continue for Abuja.

Written by: News Editor 1

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app