By: Rilwan Agbomeji
Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don clear di mata, say, dem no get plan to hang protesters.
Im tuk dis for tv sit don tuk, afta Trump confamate dat killing of protesters don stop.
According to reports, Trump sti dey watch di leadership of IRan, and no rule out US action wey im promise earlier.
Following tuks hours afta di U.S withdraw some personnel from dia airbase for Qatar to stop di worry of oda war between Iran and America, Trump confamate dat im don tuk with some very important sources on di other side, and im go dey watch how di crisis developed.