Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Former Lagos State Govo, Babatunde Fashola, don wire wi oga presido Bola Tinubu message, say make im all new Nigerian ambassadors, especially non-career ones, sabi Nigeria policies, economic plans, and investment frameworks, Asap, before dem start work.
Fashola yarn dis during him keynote speech for Nigeria Reputation Summit 2026 wey di Nigerian Institute of Public Relations hold for Abuja.
E say di Senate don confirm 62 ambassadorial nominees last month, including ex-Minister Femi Fani-Kayode and former aide Reno Omokri, say dat one na one step, dat dem need beta orientation to avoid misrepresentation.
Written by: News Author
Babatunde Fashola Diplomacy Nigeria Nigerian Ambassadors Update Nigerian Foreign Service
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025