Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
One yet to be identified driver don go drive wawa go jam truck for Ebute-Ero, Apongbon, Lagos, and like dis, im don land for hospital.
Lagos State Traffic Management Authority tuk tuk, Adebayo Taofiq, konfamate dis mata, say e be like di driver drink wetin nor good.
Taofiq press tuks dat, Investigation show say e bin dey speed when e run enter di truck wey dey on motion.
Say, di crash lock di driver inside im car and e suffer serious wunjury before dem rescue am.
Written by: News Author
Drunk driving Lagos Road accident Lagos Truck accident Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025