By: Esther Ayoola
Senate President Godswill Akpabio, say Senate no remove electronic transmission of election results for di amendment wey dem dey work on.
E tuk say lawmakers just wan discuss if e suppose dey mandatory make results dey show for real-time.
Akpabio defend di amendment, say, badbelle pipo just  dey rush judgement based on part of di legislative work.