Lagos

Lagos Trade Fair Traders Beg FG To Stop Roadblocks, Taxes For Market

todayMarch 20, 2026

Background
share close

By: Esther Ayoola

Traders for Lagos International Trade Fair Complex don wire call like dis to Federal Government to check all di wahala wey dey with roadblocks and taxes wey dey slow containers and goods for di market.

Dem tuk say conventional security agencies and other bodies dey disturb trade, wey dey affect business growth.

According to report, Di Minister of Industry, Trade and Investment visit di market for Lagos to meet traders, business leaders and government officials, to understand di challenges and see how di market dey support Naija economy.

Na di founding leader and Chairman of Board of Trustees, Okey Ezibe, carry yarn, all di problems for di market, say taxation too much for di market pipo.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app