Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
France legend Emmanuel Petit don clear Chelsea manager Liam Rosenior to stop passing note to players.
Petit tuk dis one during im chat with Talksport, after Chelsea lose 3-0 to Everton for Premier League.
E tuk say Rosenior dey shame imself with di paper, because players no be children, dem no need all dis kind writing.
Petit explain say whenever Rosenior try show substitution note to players wey dey come on pitch, dia look dey show say, dem nor dey understand wetin di coach dey write.
Written by: Ridwan Agbomeji
CHELSEA liam rosenior PREMIER LEAGUE
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026